lepa shandy

Revision as of 17:40, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba: lepa

Pronunciation

  • lɛ̀kpàʃáńdì

Play Play

Noun

  • Woman wey no get body.
  • People dey wey like lepa shandy pass orobo.  — (There are people who prefer slim ladies to curvy ladies.)


Adjective

  • Woman wey no get body.
  • My babe na lepa shandy.  — (My babe is slim.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: slim person