level

Naija

Etymology

From: English level

Pronunciation

  • lɛ́vù

Play


Noun

  1. Person way or as person or someting take dey dey.
    • Pidgin get level.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__69, Pidgin has a positive status.)
    • But di level of security for ground still get as e be.  — (bbc__22231, The security situation is still precarious.)
    • E senior me for age, but I senior am for level.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She may be older but I am better off.)
  2. Na anyting, person, or condition wey person dey talk about.
    • Guy, you go bring di level abi you no bring am, my throat don dry.  — (NSC_Odirin_2020, Will you come with the drink, I am parched.)
    • Arrange level make we fit use dey abeg, sapa full ground.  — (NSC_2021, Fix something for us, things are somewhat hard.)

Related forms

levels man, levels

Antonyms

Translations

  • English: status, something

Verb

  • Make someting or somewhere reduce.
  • De go level ground.  — (NST_cleaned__6509, The ground will be levelled.)
  • How una take level dat big bowl of eba sharp sharp?  — (NSC_Odirin__2020, How did you guys finish the mound of garri meal?)

Translations

English: raze