Difference between revisions of "life"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Di kind way person dey live.
+
* Di kind way person dey live.
#:* {{ux|dv| Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see '''life''' dem dey live am. |(jw__2452, Animals can not choose what they want, they live each day as it comes.)}}
+
:* {{ux|dv| Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see '''life''' dem dey live am. |(jw__2452, Animals can not choose what they want, they live each day as it comes.)}}
#:* {{ux|dv| Na the '''life''' we don choose. |(jw__26170, This is the life we have choose)}}
+
:* {{ux|dv| Na the '''life''' we don choose. |(jw__26170, This is the life we have choose)}}
#Di world people dey.
+
* Di world people dey.
#:* {{ux|dv| Real '''life'''. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__8, In the real world.)}}
+
:* {{ux|dv| Real '''life'''. |(BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__8, In the real world.)}}
#:* {{ux|dv| Haha you know when I don dey dis '''life''' from? |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__119, Aha, do you know for how  long I have been living in this world?)}}
+
:* {{ux|dv| Haha you know when I don dey dis '''life''' from? |(IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__119, Aha, do you know for how  long I have been living in this world?)}}
#Wetin separate living ting from tings wey no dey breathe wey fit grow and die.
+
* Wetin separate living ting from tings wey no dey breathe wey fit grow and die.
#:* {{ux|dv| People say dia '''life''' no safe |(bbc__80918, People are of the opinion that their life is no longer safe.)}}
+
:* {{ux|dv| People say dia '''life''' no safe |(bbc__80918, People are of the opinion that their life is no longer safe.)}}
#:* {{ux|dv| E fit mean '''life''' or death. |(jw__8088, It could either mean life or death.)}}
+
:* {{ux|dv| E fit mean '''life''' or death. |(jw__8088, It could either mean life or death.)}}
 
====Related form====
 
====Related form====
 
* [[beta life]], [[city life]], [[life tori]], [[man life]]
 
* [[beta life]], [[city life]], [[life tori]], [[man life]]

Revision as of 14:17, 5 July 2021

Naija

Etymology

From English: life

Pronunciation

  • laɪ̂f

Play Play

Noun

  • Di kind way person dey live.
  • Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see life dem dey live am.  — (jw__2452, Animals can not choose what they want, they live each day as it comes.)
  • Na the life we don choose.  — (jw__26170, This is the life we have choose)
  • Di world people dey.
  • Real life.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__8, In the real world.)
  • Haha you know when I don dey dis life from?  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__119, Aha, do you know for how long I have been living in this world?)
  • Wetin separate living ting from tings wey no dey breathe wey fit grow and die.
  • People say dia life no safe  — (bbc__80918, People are of the opinion that their life is no longer safe.)
  • E fit mean life or death.  — (jw__8088, It could either mean life or death.)

Related form

Translations

  • English: existence, reality, world, life