life

Naija

Etymology

From English: life

Pronunciation

  • laɪ̂f

Play Play

Noun

  • Di kind way person dey live.
  • Animal no fit choose wetin dem want, na how dem see life dem dey live am.  — (jw__2452, Animals can not choose what they want, they live each day as it comes.)
  • Na the life we don choose.  — (jw__26170, This is the life we have choose)
  • Di world people dey.
  • Real life.  — (BEN_19a_Man-Must-Wack_DG__8, In the real world.)
  • Haha you know when I don dey dis life from?  — (IBA_08_Music-And-Art-Students_DG__119, Aha, do you know for how long I have been living in this world?)
  • Wetin separate living ting from tings wey no dey breathe wey fit grow and die.
  • People say dia life no safe  — (bbc__80918, People are of the opinion that their life is no longer safe.)
  • E fit mean life or death.  — (jw__8088, It could either mean life or death.)

Related form

Translations

  • English: existence, reality, world, life