Difference between revisions of "like"
TellaSamson (talk | contribs) |
TellaSamson (talk | contribs) |
||
Line 24: | Line 24: | ||
===Preposition=== | ===Preposition=== | ||
* As someting dey be. | * As someting dey be. | ||
− | # | + | #{{ux|dv|Mgbo no dey '''like''' dat before. |(ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)}} |
− | # | + | #{{ux|dv|Ehn she go don born, she go don born '''like''', '''like''' three sha. |(IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have giving birth to about three kids indeed)}} |
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
Line 35: | Line 35: | ||
====Transitive Verb==== | ====Transitive Verb==== | ||
* Make someting sweet person belle. | * Make someting sweet person belle. | ||
− | # | + | #{{ux|dv|I '''like''' am. |(IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)}} |
− | # | + | #{{ux|dv|Who '''like''' you, |(LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)}} |
− | # | + | #{ux|dv|I go, I go do anyting wey I '''like'''. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}} |
Revision as of 17:49, 7 September 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English like.
Pronunciation1
- láìk
Pronunciation2
- làìk
Adjective
- Make someting be like anoder ting.
- Den, at di same time, I go dey bring you into wetin we dey call di billionaire school wey be sey de dey bring like minds together, teach you how to do business — (NST_cleaned__36687, Then at the same time, I'll bring you into what is called the millionaire school where we bring like minds together, and teach you how to do business idea.)
- E no mean sey because your papa marry plenty plenty wife you must do like am. — (NSC_2021, Because your father married plenty wives doesn't mean that you should.)
Translations
English: like
Preposition
- As someting dey be.
- Mgbo no dey like dat before. — (ONI_25_Nigeria-Don-Wowo_DG__11, Mgbo was not like that before.)
- Ehn she go don born, she go don born like, like three sha. — (IBA_10_Recession_DG__156, Yes ! She should have given birth... she should have giving birth to about three kids indeed)
Related forms
Translations
- English: as
Transitive Verb
- Make someting sweet person belle.
- I like am. — (IBA_14_Bukky-And-Ope_DG__82, I like it.)
- Who like you, — (LAG_22_I-Senior-You_DG__179, Who like you ?)
- {ux|dv|I go, I go do anyting wey I like. |(JOS_30_Northern-Skirmishes_DG__280, I will... I will do anything that I like.)}}
Synonyms
Translations
- English: Like