longatrot

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English long and throat

Pronunciation

  • lɔ̀ngàtrôt

Play


Definition

Make person too dey chuk eye for wetin no be im own.

Noun

  • Pikin wey get longatrot need make de help am, or na prison go end am.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, A child that is greedy needs help, or he'll end up in prison.)


Translations

  • English: greed

Adjective

  • Why you still dey ask make e give you extra, you be longatrot o.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2020, Why are you still asking for extra, you are greedy!)

Translations

  • English: greedy