longerthroat
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English long and throat
Pronunciation
- lɔ̀ngàtrôt
Noun
- Pikin wey get longatrot need make de help am, or na prison go end am. — (NSC_2020, A child that is greedy needs help, or he'll end up in prison.)
Translations
- English: greed
Adjective
- Why you still dey ask make e give you extra, you be longatrot o. — (NSC_2020, Why are you still asking for extra, you are greedy!)
Translations
- English: greedy