Difference between revisions of "low voltage"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * As light no reach as e suppose be from di electric meter go inside house. | |
− | + | :* {{ux|dv| As NEPA bring light, di '''low voltage''' just spoil my TV.|(NSC_2021, Immediately the power holding company restored the power, the low voltage spoilt my TV.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Na so so '''low voltage''' we dey see for dis area.|(NSC_2021, The electric power in my neighborhood is of low voltage.)}} | |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Revision as of 15:37, 14 October 2021
Naija
Etymology
From: English high and low
Pronunciation
- lówvòltɛ̀dʒ
Noun
- As light no reach as e suppose be from di electric meter go inside house.
- As NEPA bring light, di low voltage just spoil my TV. — (NSC_2021, Immediately the power holding company restored the power, the low voltage spoilt my TV.)
- Na so so low voltage we dey see for dis area. — (NSC_2021, The electric power in my neighborhood is of low voltage.)
Related forms
Synonym
Antonym
Translation
- English: high voltage