Difference between revisions of "lowcurrent"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Electric light wey no strong. | |
− | :* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|{Egbokhare_2021, The electric power restored is of a low voltage.)}} | + | #:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|{Egbokhare_2021, The electric power restored is of a low voltage.)}} |
− | :* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|{NSC_Olukayode.S.M_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}} | + | #:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|{NSC_Olukayode.S.M_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}} |
+ | # Make person no too [[hold]] | ||
+ | #:* {{ux|dv| '''lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}} | ||
+ | # Make person dey wey im body too dey quick [[charge]] | ||
+ | #:* {{ux|dv| '''lowcurrent''' dey your body. That girl don rub rub you and you no even [[shake body]]. |(NSC_2021, You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)}} | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[fullcurrent]] | * [[fullcurrent]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''low voltage'', ''austerity'', ''frigidity'', |
Revision as of 18:01, 5 July 2021
Naija
Etymology
From English: low and current
Pronunciation
- lókɔ̄rɛ̀nt
Noun
- Electric light wey no strong.
- Na lowcurrent dem bring so. — {Egbokhare_2021, The electric power restored is of a low voltage.)
- Lowcurrent don spoil all my electronics for house. — {NSC_Olukayode.S.M_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)
- Make person no too hold
- lowcurrent dey for area, if ground level for you show men way. — (NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)
- Make person dey wey im body too dey quick charge
- lowcurrent dey your body. That girl don rub rub you and you no even shake body. — (NSC_2021, You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)
Antonyms
Translations
- English: low voltage, austerity, frigidity,