Difference between revisions of "lowcurrent"

Line 10: Line 10:
 
# Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
 
# Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
 
#:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(Egbokhare_2021, The the electric current is low.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(Egbokhare_2021, The the electric current is low.)}}
#:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|{NSC_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|(NSC_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}}
 
# Make person no too [[hold]].
 
# Make person no too [[hold]].
 
#:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}}
 
#:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}}

Revision as of 00:40, 27 December 2022

Naija

Etymology

From English: low and current

Pronunciation

  • lókɔ̄rɛ̀nt

Play Play

Noun

  1. Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
    • Na lowcurrent dem bring so.  — (Egbokhare_2021, The the electric current is low.)
    • Lowcurrent don spoil all my electronics for house.  — (NSC_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)
  2. Make person no too hold.
    • Lowcurrent dey for area, if ground level for you show men way.  — (NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)
  3. Make person dey wey im body no too dey quick charge.
    • Lowcurrent dey your body. That girl don rub rub you and you no even shake body.  — (NSC_2021, You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)

Antonyms

Translations

  • English: low voltage, austerity, frigidity