Difference between revisions of "lowcurrent"

Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
 
# Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
#:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(Egbokhare_2021, The the electric current is low.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(The the electric current is low.)}}
#:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|(NSC_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|(The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}}
 
# Make person no too [[hold]].
 
# Make person no too [[hold]].
#:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}}
 
# Make person dey wey im body no too dey quick [[charge]].
 
# Make person dey wey im body no too dey quick [[charge]].
#:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey your body. That girl don rub rub you and you no even [[shake body]]. |(NSC_2021, You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey your body. That girl don rub rub you and you no even [[shake body]]. |(You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)}}
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[fullcurrent]]
 
* [[fullcurrent]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''low voltage'', ''austerity'', ''frigidity''
 
* English: ''low voltage'', ''austerity'', ''frigidity''

Revision as of 18:35, 3 June 2023

Naija

Etymology

From English: low and current

Pronunciation

  • lókɔ̄rɛ̀nt

Play Play

Noun

  1. Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
    • Na lowcurrent dem bring so.  — (The the electric current is low.)
    • Lowcurrent don spoil all my electronics for house.  — (The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)
  2. Make person no too hold.
    • Lowcurrent dey for area, if ground level for you show men way.  — (Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)
  3. Make person dey wey im body no too dey quick charge.
    • Lowcurrent dey your body. That girl don rub rub you and you no even shake body.  — (You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)

Antonyms

Translations

  • English: low voltage, austerity, frigidity