Difference between revisions of "lowcurrent"
(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * ===Etymology=== Borrowed from English lowcurrent ===Pronunciation=== * lókɔ̄rɛ̀nt <sm2>Pcm-ng-lowcurrent.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-l...") |
(→Noun) |
||
(14 intermediate revisions by 7 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From English: ''low and current'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* lókɔ̄rɛ̀nt | * lókɔ̄rɛ̀nt | ||
<sm2>Pcm-ng-lowcurrent.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-lowcurrent.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-lowcurrent.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-lowcurrent.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Electric light wey no strong wey no fit carry anyting. | |
− | + | #:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(The the electric current is low.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|(The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}} | |
− | # | + | # Make person no too [[hold]]. |
− | #: {{ux|dv|Na '''lowcurrent''' dem bring so.| | + | #:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}} |
− | + | # Make person dey wey im body no too dey quick [[charge]] for woman. | |
− | + | #:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey your body. That girl don rub rub you and you no even [[shake body]]. |(You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)}} | |
− | + | ====Antonyms==== | |
− | + | * [[fullcurrent]] | |
− | |||
− | * | ||
− | |||
− | ==== | ||
− | * | ||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''low voltage'', ''austerity'', ''frigidity'' |
Latest revision as of 15:32, 6 March 2024
Naija
Etymology
From English: low and current
Pronunciation
- lókɔ̄rɛ̀nt
Noun
- Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
- Na lowcurrent dem bring so. — (The the electric current is low.)
- Lowcurrent don spoil all my electronics for house. — (The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)
- Make person no too hold.
- Lowcurrent dey for area, if ground level for you show men way. — (Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)
- Make person dey wey im body no too dey quick charge for woman.
- Lowcurrent dey your body. That girl don rub rub you and you no even shake body. — (You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)
Antonyms
Translations
- English: low voltage, austerity, frigidity