Difference between revisions of "lowcurrent"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(11 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
* lókɔ̄rɛ̀nt | * lókɔ̄rɛ̀nt | ||
<sm2>Pcm-ng-lowcurrent.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-lowcurrent.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-lowcurrent.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-lowcurrent.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Electric light wey no strong. | + | # Electric light wey no strong wey no fit carry anyting. |
− | :* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.| | + | #:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(The the electric current is low.)}} |
+ | #:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|(The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}} | ||
+ | # Make person no too [[hold]]. | ||
+ | #:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}} | ||
+ | # Make person dey wey im body no too dey quick [[charge]] for woman. | ||
+ | #:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey your body. That girl don rub rub you and you no even [[shake body]]. |(You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)}} | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[fullcurrent]] | * [[fullcurrent]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''low voltage'', ''austerity'', ''frigidity'' |
Latest revision as of 15:32, 6 March 2024
Naija
Etymology
From English: low and current
Pronunciation
- lókɔ̄rɛ̀nt
Noun
- Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
- Na lowcurrent dem bring so. — (The the electric current is low.)
- Lowcurrent don spoil all my electronics for house. — (The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)
- Make person no too hold.
- Lowcurrent dey for area, if ground level for you show men way. — (Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)
- Make person dey wey im body no too dey quick charge for woman.
- Lowcurrent dey your body. That girl don rub rub you and you no even shake body. — (You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)
Antonyms
Translations
- English: low voltage, austerity, frigidity