Difference between revisions of "lowcurrent"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
 
# Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
#:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(Egbokhare_2021, The electric power restored is of a low voltage.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(The the electric current is low.)}}
#:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|{NSC_Olukayode.S.M_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}}
+
#:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|(The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}}
# Make person no too [[hold]]
+
# Make person no too [[hold]].
#:* {{ux|dv| '''lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}}
# Make person dey wey im body too dey quick [[charge]]
+
# Make person dey wey im body no too dey quick [[charge]] for woman.
#:* {{ux|dv| '''lowcurrent''' dey your body. That girl don rub rub you and you no even [[shake body]]. |(NSC_2021, You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey your body. That girl don rub rub you and you no even [[shake body]]. |(You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)}}
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[fullcurrent]]
 
* [[fullcurrent]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''low voltage'', ''austerity'', ''frigidity'',
+
* English: ''low voltage'', ''austerity'', ''frigidity''

Latest revision as of 15:32, 6 March 2024

Naija

Etymology

From English: low and current

Pronunciation

  • lókɔ̄rɛ̀nt

Play Play

Noun

  1. Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
    • Na lowcurrent dem bring so.  — (The the electric current is low.)
    • Lowcurrent don spoil all my electronics for house.  — (The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)
  2. Make person no too hold.
    • Lowcurrent dey for area, if ground level for you show men way.  — (Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)
  3. Make person dey wey im body no too dey quick charge for woman.
    • Lowcurrent dey your body. That girl don rub rub you and you no even shake body.  — (You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)

Antonyms

Translations

  • English: low voltage, austerity, frigidity