Difference between revisions of "lowcurrent"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Electric light wey no strong wey no fit carry anyting. | # Electric light wey no strong wey no fit carry anyting. | ||
− | #:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(Egbokhare_2021, | + | #:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(Egbokhare_2021, The the electric current is low.)}} |
#:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|{NSC_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}} | #:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|{NSC_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}} | ||
− | # Make person no too [[hold]] | + | # Make person no too [[hold]]. |
#:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}} | #:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}} | ||
− | # Make person dey wey im body too dey quick [[charge]] | + | # Make person dey wey im body too dey quick [[charge]]. |
#:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey your body. That girl don rub rub you and you no even [[shake body]]. |(NSC_2021, You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)}} | #:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey your body. That girl don rub rub you and you no even [[shake body]]. |(NSC_2021, You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)}} | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[fullcurrent]] | * [[fullcurrent]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''low voltage'', ''austerity'', ''frigidity'' | + | * English: ''low voltage'', ''austerity'', ''frigidity'' |
Revision as of 00:39, 27 December 2022
Naija
Etymology
From English: low and current
Pronunciation
- lókɔ̄rɛ̀nt
Noun
- Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
- Na lowcurrent dem bring so. — (Egbokhare_2021, The the electric current is low.)
- Lowcurrent don spoil all my electronics for house. — {NSC_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)
- Make person no too hold.
- Lowcurrent dey for area, if ground level for you show men way. — (NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)
- Make person dey wey im body too dey quick charge.
- Lowcurrent dey your body. That girl don rub rub you and you no even shake body. — (NSC_2021, You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)
Antonyms
Translations
- English: low voltage, austerity, frigidity