Difference between revisions of "lowcurrent"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
# Electric light wey no strong wey no fit carry anyting. | # Electric light wey no strong wey no fit carry anyting. | ||
#:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(Egbokhare_2021, The the electric current is low.)}} | #:* {{ux|dv| Na '''lowcurrent''' dem bring so.|(Egbokhare_2021, The the electric current is low.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.| | + | #:* {{ux|dv|'''Lowcurrent''' don spoil all my electronics for house.|(NSC_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)}} |
# Make person no too [[hold]]. | # Make person no too [[hold]]. | ||
#:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}} | #:* {{ux|dv| '''Lowcurrent''' dey for [[area]], if [[ground level]] for you show men way. |(NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)}} |
Revision as of 00:40, 27 December 2022
Naija
Etymology
From English: low and current
Pronunciation
- lókɔ̄rɛ̀nt
Noun
- Electric light wey no strong wey no fit carry anyting.
- Na lowcurrent dem bring so. — (Egbokhare_2021, The the electric current is low.)
- Lowcurrent don spoil all my electronics for house. — (NSC_2021, The low electric voltage has destroyed all the electronics in my house.)
- Make person no too hold.
- Lowcurrent dey for area, if ground level for you show men way. — (NSC_2021, Things are hard now, if things are okay for you, please show us how we can help ourselves.)
- Make person dey wey im body no too dey quick charge.
- Lowcurrent dey your body. That girl don rub rub you and you no even shake body. — (NSC_2021, You are frigid. That girl has been rubbing all over you, and you were not aroused.)
Antonyms
Translations
- English: low voltage, austerity, frigidity