lowwaist

Revision as of 18:35, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: low and waist

Pronunciation

  • lòwêst


Noun

  • Wetin person wear wey be sey dey touch im waist.
  • Better pikin no go wear lowwaist.  — (Good kids don't wear clothes that no hang below the waist line.)
  • Some kind top no no fine if you no wear lowwaist skirt follow am.  — (Some tops are not fine if you don't wear a skirt below your waist line.)


Translations

  • English: low waist