magomago

Revision as of 13:34, 23 August 2020 by Conversion script (talk | contribs) (Conversion script moved page Magomago to magomago: Converting page titles to lowercase)

Naija

Alternative forms

  • mago-mago 0.78 92, mago 0.76 62, yahoo-yahoo 0.67 83, fraud 0.66 119, nafdac 0.63 97, kurukere 0.61 14, nnpc 0.61 139, analytica 0.60 56, wayo 0.59 208

Etymology

Borrowed from English magomago

Pronunciation

  • màgòmágó

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 1
  • Frequency rank in NSC treebank: 3023
  • Frequency in raw corpus: 75
  • Frequency rank in raw corpus: 2495

The word is used more in written texts than orally.


Noun

magomago: crookedness, crooked behaviour -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Everything wey you dey do here na magomago.  — no translation
  2. - (frequency:45)
    But magomago dey how dem take do am.  — (bbc__22979, __no translation__)
    Na two magomago tori dey make dem vex:  — (bbc__72128, __no translation__)
  3. case (frequency:9)
    Isaac Adewole, bin suspend on 6 July 2017 because of magomago.  — (bbc__69463, __no translation__)
    Di former SGF wey wan panel wey vice-presido Yemi Osinbajo head, say oga Babachir bin put hand for magomago.  — (bbc__34676, __no translation__)
  4. cc (frequency:4)
    Investigative journalist Anas Aremeyaw Anas release film wey show how wuruwuru and magomago take dey happun for inside football for Ghana.  — (bbc__60422, __no translation__)
    Na wetin Yemi Adamolekun, di oga of Enough is Enough Nigeria joindbodi, wey dey torchlight wuruwuru and magomago in Nigeria goment, tell BBC.  — (bbc__2684, __no translation__)
  5. advcl:relcl-case (frequency:3)
    President Buhari sack am after dem say im put hand for magomago wey concern money for north-east.  — (bbc__83279, __no translation__)
    President Buhari sack am for 2017 afta dem say im put hand for magomago wey concern money for north-east.  — (bbc__83280, __no translation__)
  6. det (frequency:2)
    Frank Timis and Aliou Sall don strong mouth deny say dem do any magomago.  — (bbc__52998, __no translation__)
    Ontop di level , ontop di programme for today, one magomago, jibiti, wayo, 419, jaguda pali wey e name na Eze Udoh, dem say dem don catch am o by men of di Umuahia Central Police for Abia State on top sey di guy go withdraw di sum of one million forty nine thousand five hundred, and forty five naira from im victim account o.  — (NST_cleaned__40804, __no translation__)
  7. conj (frequency:2)
    Dem say dem bin dey torchlight magomago and forgery - but oga Ahmad say im hand dey clean.  — (bbc__29519, __no translation__)
    PIUS UTOMI EKPEI Buhari for 2007 wen im run to be Nigeria president President Muhammadu Buhari say na magomago and wuruwuru pursue am for office wen im be Nigeria military head of state and also put am for prison for three years.  — (bbc__80080, __no translation__)
  8. amod (frequency:2)
    United States Department of Justice don release names of 80 pipo, most of dem Nigerians, ontop accuse of yahoo-yahoo and oda magomago offence.  — (bbc__97242, __no translation__)
    Recently, United States Department of Justice release names of 80 pipo, most of dem Nigerians, on top accuse of yahoo-yahoo and oda magomago offence.  — (bbc__84792, __no translation__)
  9. case-nmod (frequency:2)
    Im say di results no resemble wetin di party claim about magomago for di election.  — (bbc__59055, __no translation__)
    Researchers find di link between lie-lie and tins like magomago for election and democracy dey too deep for some pipo to understand.  — (bbc__14531, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • mago-mago 0.78 92, mago 0.76 62, yahoo-yahoo 0.67 83, fraud 0.66 119, nafdac 0.63 97, kurukere 0.61 14, nnpc 0.61 139, analytica 0.60 56, wayo 0.59 208

Antonyms

  • mago-mago 0.78 92, mago 0.76 62, yahoo-yahoo 0.67 83, fraud 0.66 119, nafdac 0.63 97, kurukere 0.61 14, nnpc 0.61 139, analytica 0.60 56, wayo 0.59 208

Translations

  • English: crookedness, crooked behaviour