makesure

Revision as of 21:24, 1 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English make and sure

Pronunciation

  • méʃɔ̂

Play


Verb

  • As person go take do make e be sey someting go be.
  • Di landlord don tell everybody for di compound sey make dem makesure sey devil no carry deir hand go touch im mango.  — (Egbokhare_2021, The landlord has told everyone in the compound to ensure that the devil does not lead anyone to pluck his mangoes.)

Antonym

Translations

  • English: ensure