man life

Revision as of 16:34, 8 September 2021 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative form

Etymology

  • From: English me

Pronunciation

Play Play

Noun

  1. Man life no just easy.  — (JOS_24_Football_M__29, Man's life is not just easy.)
    Daniel talk sey, dem dey live the kind life wey people dey call big man life.  — (jw__6175, Daniel said that they are living a kind of life that people call big man's life.)

Translation

  • English: life of a man.