man pikin

Revision as of 15:31, 7 December 2020 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative Form

  • manpikin

Etymology

  • From English man and Krio pikin

Pronunciation

manpikin Play Play

Definition

  • Di child wey one man born

Noun

  1. Man pikin dey H  — (NSC_Tella_2020, The son of man is hungryone is hungry)
  2. Man pikin suppose sabi cook  — (NSC_Tella_2020, A male child must know how to cook)
  3. Man pikin go suffer as di scripture yarn about am  — (NSC_Tella_2020, The son of Man will suffer as written about him in the scripture )

Translation

  • English:son of man