Difference between revisions of "match"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Na make person waka like say e no get wetin im dey do. | # Na make person waka like say e no get wetin im dey do. | ||
+ | #:* {{ux|dv|Dis one wey you dey '''march... up and down like dis, hope noting? '''March''' dem born me |( NSC_Legbeti_2021. I was born in the month of March. )}} | ||
#:* {{ux|dv|See as dem dey waka, dey '''March''' up and down like who no get work. |( NSC_Legbeti_2021. Look at them wondering about aimlessly.)}} | #:* {{ux|dv|See as dem dey waka, dey '''March''' up and down like who no get work. |( NSC_Legbeti_2021. Look at them wondering about aimlessly.)}} | ||
#:* {{ux|dv|I no fit join you to just dey '''March''' go people house anyhow I beg |( NSC_Legbeti_2021. I refuse to join you in accosting people at their homes anyhow please.)}} | #:* {{ux|dv|I no fit join you to just dey '''March''' go people house anyhow I beg |( NSC_Legbeti_2021. I refuse to join you in accosting people at their homes anyhow please.)}} | ||
# Na soldier dem way where dem go change waka to quick one wey get pattern. | # Na soldier dem way where dem go change waka to quick one wey get pattern. | ||
#:* {{ux|dv|I dey always like to go look how soldiers take dey '''March''' anytime new government dey enter. |( NSC_Legbeti_2021. I love watching soldiers parade at the swearing in of a new administration.)}} | #:* {{ux|dv|I dey always like to go look how soldiers take dey '''March''' anytime new government dey enter. |( NSC_Legbeti_2021. I love watching soldiers parade at the swearing in of a new administration.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Na since I see soilder dem dey'''March''' for Tinubu Square I don | + | #:* {{ux|dv|Na since I see soilder dem dey'''March''' for Tinubu Square I don pray make i fit be soldier one day.|( NSC_Legbeti_2021. I became interested in becoming a military personnel from the day I witnessed their marching parade at Tinubu Square.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 16:59, 25 March 2021
Naija
Etymology
Pronunciation
Noun
- Na de month wey dey follow fe month for inside calender.
- Na for March dem born me — ( NSC_Legbeti_2021. I was born in the month of March. )
- I dey pray make I get my promotion for inside March — ( NSC_Legbeti_2021. I pray my promotion arrives in the month of March. )
Verb
- Na make person waka like say e no get wetin im dey do.
- Dis one wey you dey march... up and down like dis, hope noting? March dem born me — ( NSC_Legbeti_2021. I was born in the month of March. )
- See as dem dey waka, dey March up and down like who no get work. — ( NSC_Legbeti_2021. Look at them wondering about aimlessly.)
- I no fit join you to just dey March go people house anyhow I beg — ( NSC_Legbeti_2021. I refuse to join you in accosting people at their homes anyhow please.)
- Na soldier dem way where dem go change waka to quick one wey get pattern.
- I dey always like to go look how soldiers take dey March anytime new government dey enter. — ( NSC_Legbeti_2021. I love watching soldiers parade at the swearing in of a new administration.)
- Na since I see soilder dem deyMarch for Tinubu Square I don pray make i fit be soldier one day. — ( NSC_Legbeti_2021. I became interested in becoming a military personnel from the day I witnessed their marching parade at Tinubu Square.)
Synonym
Translation
- English: Third month of the year, soldiers formal movement motion