Difference between revisions of "match"

(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...")
 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative Form===
+
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
===Frequency===
+
 
===Usage===
+
===Noun===
===Definition===
+
# Na de third month for inside calender.
===POS===
+
#:* {{ux|dv|Na for '''March''' dem born me |( NSC_Legbeti_2021. I was born in the month of March. )}}
#
+
#:* {{ux|dv|I dey pray make I get my promotion for inside '''March'''|( NSC_Legbeti_2021. I pray my promotion arrives in the month of March. )}}
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
===Verb===
#
+
# Na make person waka like say e no get wetin im dey do.
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#:* {{ux|dv|See as dem dey waka, dey '''March''' up and down like who no get work. |( NSC_Legbeti_2021. Look at them wondering about aimlessly.)}}
===Related forms===
+
#:* {{ux|dv|I no fit join you to just dey '''March''' go people house anyhow I beg |( NSC_Legbeti_2021. I refuse to join you in accosting people at their homes anyhow please.)}}
 +
# Na soldier dem way where dem go change waka to quick one wey get pattern.
 +
#:* {{ux|dv|I dey always like to go look how soldiers take dey '''March''' anytime new government dey enter. |( NSC_Legbeti_2021. I love watching soldiers parade at the swearing in of a new administration.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Na since I see soilder dem dey'''March''' for Tinubu Square I don wish to be soldier |( NSC_Legbeti_2021. I became interested in becoming a military personnel from the day I witnessed their marching parade at Tinubu Square.)}}
 +
 
 
====Synonym====
 
====Synonym====
====Antonym====
+
* [[parade]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''Third month of the year'', ''soldiers formal movement motion''

Revision as of 15:35, 25 March 2021

Naija

Etymology

Pronunciation


Noun

  1. Na de third month for inside calender.
    • Na for March dem born me  — ( NSC_Legbeti_2021. I was born in the month of March. )
    • I dey pray make I get my promotion for inside March  — ( NSC_Legbeti_2021. I pray my promotion arrives in the month of March. )

Verb

  1. Na make person waka like say e no get wetin im dey do.
    • See as dem dey waka, dey March up and down like who no get work.  — ( NSC_Legbeti_2021. Look at them wondering about aimlessly.)
    • I no fit join you to just dey March go people house anyhow I beg  — ( NSC_Legbeti_2021. I refuse to join you in accosting people at their homes anyhow please.)
  2. Na soldier dem way where dem go change waka to quick one wey get pattern.
    • I dey always like to go look how soldiers take dey March anytime new government dey enter.  — ( NSC_Legbeti_2021. I love watching soldiers parade at the swearing in of a new administration.)
    • Na since I see soilder dem deyMarch for Tinubu Square I don wish to be soldier  — ( NSC_Legbeti_2021. I became interested in becoming a military personnel from the day I witnessed their marching parade at Tinubu Square.)

Synonym

Translation

  • English: Third month of the year, soldiers formal movement motion