match

Naija

Etymology

Pronunciation


Noun

  • Na de month wey be de third for inside calender and e follow febuary.
  • Na for March dem born me  — ( NSC_Legbeti_2021. I was born in the month of March. )
  • I dey pray make I get my promotion for inside March  — ( NSC_Legbeti_2021. I pray my promotion arrives in the month of March. )

Verb

  1. Na make person waka like say e no get wetin im dey do.
    • Dis one wey you dey march... up and down like dis, hope noting? March dem born me  — ( NSC_Legbeti_2021. I was born in the month of March. )
    • See as dem dey waka, dey March up and down like who no get work.  — ( NSC_Legbeti_2021. Look at them wondering about aimlessly.)
    • I no fit join you to just dey March go people house anyhow I beg  — ( NSC_Legbeti_2021. I refuse to join you in accosting people at their homes anyhow please.)
  2. Na soldier dem way where dem go change waka to quick one wey get pattern.
    • I dey always like to go look how soldiers take dey March anytime new government dey enter.  — ( NSC_Legbeti_2021. I love watching soldiers parade at the swearing in of a new administration.)
    • Na since I see soilder dem deyMarch for Tinubu Square I don pray make i fit be soldier one day.  — ( NSC_Legbeti_2021. I became interested in becoming a military personnel from the day I witnessed their marching parade at Tinubu Square.)

Synonym

Translation

  • English: Third month of the year, soldiers formal movement motion