match
Naija
Etymology
Pronunciation
Noun
- Na de month wey be de third for inside calender and e follow febuary.
- Na for March dem born me — ( NSC_Legbeti_2021. I was born in the month of March. )
- I dey pray make I get my promotion for inside March — ( NSC_Legbeti_2021. I pray my promotion arrives in the month of March. )
Verb
- Na make person waka like say e no get wetin im dey do.
- Dis one wey you dey march... up and down like dis, hope noting? March dem born me — ( NSC_Legbeti_2021. I was born in the month of March. )
- See as dem dey waka, dey March up and down like who no get work. — ( NSC_Legbeti_2021. Look at them wondering about aimlessly.)
- I no fit join you to just dey March go people house anyhow I beg — ( NSC_Legbeti_2021. I refuse to join you in accosting people at their homes anyhow please.)
- Na soldier dem way where dem go change waka to quick one wey get pattern.
- I dey always like to go look how soldiers take dey March anytime new government dey enter. — ( NSC_Legbeti_2021. I love watching soldiers parade at the swearing in of a new administration.)
- Na since I see soilder dem deyMarch for Tinubu Square I don pray make i fit be soldier one day. — ( NSC_Legbeti_2021. I became interested in becoming a military personnel from the day I witnessed their marching parade at Tinubu Square.)
Synonym
Translation
- English: Third month of the year, soldiers formal movement motion