Difference between revisions of "matching"

 
(6 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* mæʧìŋ
+
* máʧìŋ
 
<sm2>Pcm-ng-matching.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-matching.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-matching.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-matching.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 3
 
* Frequency rank in raw corpus: 14801
 
  
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Na di way wey dem dey pair things togeder.
+
# . Di way wey people dey join do tings.
 
+
#:* {{ux|dv| Una don dey do '''matching'''. |(You guys are all acting in unison.)}}
#:{{ux|dv|Federal High court don give '''matching''' orders to University of Port Harcourt to award certificates to 2015/2016 graduates wey bin pay late school fees. |(bbc__48873, Federal High court has given a matching orders to the university of Port Harcourt to award certificates to 2015/2016 graduates that paid late school fees.)}}
+
#:* {{ux|dv| No be because two of una dey di same class una go wear '''matching'''. |(Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)}}
#:{{ux|dv| Na '''matching''' dem dey do so? |(NSC_Tella_2021, Are they really matching?)}}
+
# Beat wey dem beat person.
 
+
#:* {{ux|dv| Bros, better '''matching''' na im de [[match]] dat guy.|(Bro, they really beat that guy.)}}
 +
#:* {{ux|dv| If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, '''matching''' go follow you reach house.|(If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave that place with injuries.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English:''the process by which things are matched or paired up.''
+
* English:''unison'', ''beating''

Latest revision as of 16:26, 6 March 2024

Naija

Etymology

From English matching

Pronunciation

  • máʧìŋ

Play


Noun

  1. . Di way wey people dey join do tings.
    • Una don dey do matching.  — (You guys are all acting in unison.)
    • No be because two of una dey di same class una go wear matching.  — (Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)
  2. Beat wey dem beat person.
    • Bros, better matching na im de match dat guy.  — (Bro, they really beat that guy.)
    • If you go dat side just talk true. If de code sey you dey use dem play, matching go follow you reach house.  — (If you go there, just say the truth. If they figure out that you are lying, you'll leave that place with injuries.)

Translations

  • English:unison, beating