matching

Naija

Etymology

From English matching

Pronunciation

  • máʧìŋ

Play


Noun

  • Di way wey tings join join
  • Una don dey do matching.  — (NSC_2021, You guys are all behaving in unison.)
  • No be because two of una dey di same class una go wear matching.  — (NSC_2021, Because the both of you are in the same class, doesn't mean you have to dress in unison.)

Translations

  • English:unison