matching ground

Revision as of 16:36, 6 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: matching and ground

Pronunciation

  • màtʃìŋgráùnd

Play Play

Noun

  • Leg of fowl wey e dey press for ground take waka.
  • Na matching ground I wan chop today.  — (I want to eat cooked chicken feet.)
  • Na small small pikin dem de dey give matching ground chop.  — (They give cooked chicken feet to chicken.)

Translations

English: cooked chicken feet