Difference between revisions of "mate"

Line 14: Line 14:
 
#:*{{ux|dv|Because no be only me, many of my '''mate''' too sef. |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__74, Because I am not the only one, many of my mates too.)}}
 
#:*{{ux|dv|Because no be only me, many of my '''mate''' too sef. |(ABJ_INF_12_Evictions_MG__74, Because I am not the only one, many of my mates too.)}}
 
# Person wey dey di same post wit anoder person.
 
# Person wey dey di same post wit anoder person.
#:*{{ux|dv|Di governemnt of America and di government of Russia, don reveal say, dia two oga presido, Donald Trump and ein '''mate''' for Russia, Vladimir Putin, go yan with each other, thru telephone on Saturday. |(ja102__1817, __no translation__)}}
+
#:*{{ux|dv|Di governemnt of America and di government of Russia, don reveal sey, dia two oga presido, Donald Trump and im '''mate''' for Russia, Vladimir Putin, go yan with each other, thru telephone on Saturday. |(ja102__1817, The American government and the Russian government has revealed that both presidents; Donald Trump and his counterpart in Russia, Vladmir Putin will have a telephone call on Saturday.)}}
#:*{{ux|dv|De say, di presido wey land di state dis afternoon, na di governor of Plateau state, Simon Lalong plus ein '''mate''' from Nasarawa state, Tanko Almakura, plus plenty crowd of politik office holder-dem from across di politik divide inside di both state follo receive-am. |(ja102__1396, __no translation__
+
#:*{{ux|dv|De say, di presido wey land di state dis afternoon, na di governor of Plateau state, Simon Lalong plus im '''mate''' from Nasarawa state, Tanko Almakura, plus plenty crowd of politik office holder-dem from across di politik divide inside di both state follo receive-am. |(ja102__1396, They saud that the President arrived at the state this afternoon, he was received by the Governor of Plateau state, Simon Lalong and his counterpart from Nasarawa state Tanko Almakura alongside a large crowd of political office holders from both political divides.)}}
# Person wey be assistant to anoder person.
+
 
#:*{{ux|dv|Presido Buhari don already declare sha and na Osinbajo go follow am contest as running '''mate'''. |(bbc__83703, President Buhari has really declared that it is Osinbajo will follow him as running mate.)}}
 
  
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''mate''
 
* English: ''mate''

Revision as of 03:41, 28 October 2022

Naija

Etymology

From English mate

Pronunciation

  • mêt

Play Play

Noun

  1. Person wey be di same age wit anoder person.
    • I no be your mate.  — (Egbokhare_2021, I am not your age mate.)
    • Joke, na, na one of our, our mate.  — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__118, Joke is...is one of our...our mates.)
    • Because no be only me, many of my mate too sef.  — (ABJ_INF_12_Evictions_MG__74, Because I am not the only one, many of my mates too.)
  2. Person wey dey di same post wit anoder person.
    • Di governemnt of America and di government of Russia, don reveal sey, dia two oga presido, Donald Trump and im mate for Russia, Vladimir Putin, go yan with each other, thru telephone on Saturday.  — (ja102__1817, The American government and the Russian government has revealed that both presidents; Donald Trump and his counterpart in Russia, Vladmir Putin will have a telephone call on Saturday.)
    • De say, di presido wey land di state dis afternoon, na di governor of Plateau state, Simon Lalong plus im mate from Nasarawa state, Tanko Almakura, plus plenty crowd of politik office holder-dem from across di politik divide inside di both state follo receive-am.  — (ja102__1396, They saud that the President arrived at the state this afternoon, he was received by the Governor of Plateau state, Simon Lalong and his counterpart from Nasarawa state Tanko Almakura alongside a large crowd of political office holders from both political divides.)


Translations

  • English: mate