mates

Naija

Etymology

From: English mates

Pronunciation

  • mates


Noun

  1. w When e be sey person and person dey di same level.
    • we no be mates!  — NSC_Agnes_2020, (We are not age equals.)
    • De yeye housegirl tink say she be Madam mate as driver dey carry her go market everytime.  — NSC_Agnes_2020, (The maid foolishly assumed that being chauveur driven to the market, she had become Madam's equal.)

Synonyms

seefinish,

Translations

  • English: Equals'