mates
Naija
Etymology
From: English mates
Pronunciation
- mates
Noun
- w When e be sey person and person dey di same level.
- we no be mates! — NSC_Agnes_2020, (We are not age equals.)
- De yeye housegirl tink say she be Madam mate as driver dey carry her go market everytime. — NSC_Agnes_2020, (The maid foolishly assumed that being chauveur driven to the market, she had become Madam's equal.)
Synonyms
Translations
- English: Equals'