matter

Revision as of 15:27, 5 October 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • mata

Etymology

Borrowed from English matter

Pronunciation

  • ˈmátà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 76
  • Frequency rank in NSC treebank: 175
  • Frequency in raw corpus: 2446
  • Frequency rank in raw corpus: 166

Definition

Wetin be sey e dey important

Noun

  1. Wetin be sey e dey important.
    Sabi people say dis one no dey too matter.  — (bbc__86513, People who know said that this one is not really important)
    Na im be di koko of di matter.  — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__163, That's the crux of the matter.)
    City officials don say di rescue and clean up matter fit take up to two weeks, and dem expect plenty rain to fall for three more days from Louisiana and Kentucky.  — (bbc__25707, __no translation__)
  2. case wey be sey e dey court.
    Judge di matter?  — (IBA_42_Barrabas_DG__84, Judge the case ?)
    Hey matter don finish.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__224, Hey ! The case has been closed !)
    Guy, leave my mumsy matter,  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__100, Guy, leave my mother's matter.)
  3. case (frequency:24)


Related forms

  1. Dis na some of di correct photo of people plus art matter from Art X Lagos wey different art people come show dia hustle  — (bbc__41685, __no translation__)
    But unlike di others, dis one na legit because Paper Magazine na legit magazine wey dey torchlight things like fashion, music and art matter.  — (bbc__23622, __no translation__)
  1. We don comot for di ehn gist of ehn body matter.  — (WAZA_08_Body-Matter_MG__3, We've turned over to uh... 'body matters'.)
    By dis ten o'clock, na body matter gist, na im we go dey give una.  — (WAZA_06_Cigarettes_T__5, by this ten o'clock,it's Body Matter's gist is what we will be giving to you.)
  1. I dey beg make dem help us do food matter,  — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__72, I am begging, let them help us work on the issue of food.)
    Di #EatDrinkFestival dey happen for Lagos, Nigeria and na all about food matter  — (bbc__30260, __no translation__)
  1. About four people don die on top dis land matter.  — (ABJ_INF_11_Land_M__9, About four people have died due to this land issue.)
    You know we go just link up on wetin land matter just be,  — (ABJ_INF_11_Land_M__33, You know, we would just get to talk on what land matters is.)
  1. Why you chook eye for law matter?  — (ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__128, Why did you pick Law ?)
    Na there dem dey handle law matter.  — (jw__25342, __no translation__)
  1. Den Wednesday, we talk about relationship, wit love matter, you know, you know.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__97, Then on Wednesdays, we talk about relationships, love matters, you know, you know...)
    After person don dey serve God for many years, e fit come dey ‘put mind for the flesh.’ Sometimes, person fit think about food, work, play, or love matter.  — (jw__41336, __no translation__)
  1. on top of road matter.  — (NST_cleaned__32995, __no translation__)
    B~, because of dis small road matter,  — (LAG_38_Elections_DG__44, B... because of this small road matter ?)
  1. No put hand for sex matter wey no clean for God eye  — (jw__27252, __no translation__)
    No be only sex matter wey no clean for God eye this one mean.  — (jw__28548, __no translation__)
  1. So they ask Jesus question about tax matter.  — (jw__29688, __no translation__)
    Her mama and sister dey for police detention too, dey face question on dis same tax matter.  — (bbc__55790, __no translation__)
  1. She and three other women be part of di young Hijabis wey dey run things for tech matter for Africa.  — (bbc__88354, __no translation__)
    Dem say two years na my expiry period. One person tell me say my expiry date na two years for dis tech matter wey I dey follow, and dat one vex me…I still dey here.  — (bbc__1250, __no translation__)
  1. On top dis matter, she con talk sey no nation go develop without women no dey involve for di country.  — (BEN_14_BronzeFM-News_MG__13, On this matter, she said that no nation will develop without women getting involved in the country.)
    Di presiding magistrate on top di matter, Mrs O.A. Amhohia, e con grant am bail in di sum of five hundred thousand naira.  — (IBA_33_News-Comments_MG__93, The Magistrate presiding over the case, Mrs O. A. Amhohia, has granted him bail at the amount of five hundred thousand naira.)
  1. Na im make dem no quick comot hand from war matter.  — (jw__12658, __no translation__)
    Mek we ready ourself now so that we no go join for politics and war matter even when e no easy  — (jw__24510, __no translation__)

Synonyms

  • mata 0.74 3082, issue 0.63 467, palava 0.61 822, wahala 0.54 1460, allegations 0.53 51, case 0.53 1448, investigation 0.52 466, quarrel 0.52 206, situation 0.50 437

Antonyms

  • mata 0.74 3082, issue 0.63 467, palava 0.61 822, wahala 0.54 1460, allegations 0.53 51, case 0.53 1448, investigation 0.52 466, quarrel 0.52 206, situation 0.50 437

Translations

  • English: no definition

Verb

matter: no definition -- Definition in Naija?


  1. advmod-obj (frequency:10)
    No matter wetin happen, know sey Jehovah like wetin you don do.  — (jw__43614, __no translation__)
    No matter how di message be, if you no pass am well, e no go go well.  — (JOS_18_Xtian-Preach_M__40, It doesn't matter how the message is, if you don't pass it well, it will not go well.)
  2. nsubj (frequency:5)
    Why dem dey insist be sey public dem get di right o, to know wetin dey shele, how di money matter, how e take waka.  — (NST_cleaned__40719, __no translation__)
    Papa or mama, or where e matter, di person wey law chose to care for di pikin, get di main work to train di pikin make e grow wellwell.  — (gumbody__86, __no translation__)
  3. advmod-nsubj:expl-obj (frequency:2)
    dis right mean sey e free to find, get and give information and any kain sense, e no matter di border, whedir na mouth dem take talk am, write am down or dem put an for inside paper, whedir dem draw am, or any how wey di pikin want.  — (gumbody__141, __no translation__)
    E no matter di rule for dis Act, order wey court wey follow law as e take concern di sey person na guardian of pikin or sey person na im pikin dey follow stay before dis Act begin dey work and wey e no dey disagree wit dis Act go dey work until de make oder plans wey dey under dis Act.  — (hildrights__243, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • mata 0.74 3082, issue 0.63 467, palava 0.61 822, wahala 0.54 1460, allegations 0.53 51, case 0.53 1448, investigation 0.52 466, quarrel 0.52 206, situation 0.50 437

Antonyms

  • mata 0.74 3082, issue 0.63 467, palava 0.61 822, wahala 0.54 1460, allegations 0.53 51, case 0.53 1448, investigation 0.52 466, quarrel 0.52 206, situation 0.50 437

Translations

  • English: no definition