media

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: media

Pronunciation

  • mídjà

Play Play

Noun

  • People wey dey write and show news.
  • Di gumbody country dem sabi di work wey media dey do .  — Egbokhare_2021, The collaborating countries know the work that the media is doing.
  • Anyting wey we see for media, we go like copy am.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__169, Anything that we see in the media, we will like to imitate it.)
  • Why pipo dey drag police tok-tok pesin for social media  — (bbc__100620, Why are people dragging police public relation officer on the social media.)

Translations

English: mass media