media

Naija

Alternative forms

  • midia

Etymology

From English media

Pronunciation

  • mídjà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 12
  • Frequency rank in NSC treebank: 636
  • Frequency in raw corpus: 1794
  • Frequency rank in raw corpus: 214

Noun

  • Na means and institution wey publish and spread informate.
  1. Di gumbody country dem sabi di work wey media dey do .  — Egbokhare_2021, The collaborating countries know the work that the media is doing.
  2. Anyting wey we see for media, we go like copy am.  — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__169, Anything that we see in the media, we will like to imitate it.)
  3. Why pipo dey drag police tok-tok pesin for social media  — (bbc__100620, Why are people dragging police public relation officer on the social media.)

Translations

  • English: mass media