media
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: media
Pronunciation
- mídjà
Noun
- People wey dey work for television station, radio station, and newspaper.
- Di gumbody country dem sabi di work wey media dey do . — (The collaborating countries know the work that the media is doing.
- Anyting wey we see for media, we go like copy am. — (JOS_07_Trousers-And-Short-Skirts_DG__169, Anything that we see in the media, we will like to imitate it.)
- Why pipo dey drag police tok-tok pesin for social media. — (bbc__100620, Why are people dragging police public relation officer on the social media.)
Translations
English: mass media