Difference between revisions of "mirror"

Line 17: Line 17:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
Glass wey people dey watch dress.  
+
Glass wey people dey look dey fit see diasef.
 +
 
 
===Noun===
 
===Noun===
  

Revision as of 10:29, 8 March 2021

Naija

Alternative forms

  • miro

Etymology

From English mirror

Pronunciation

  • mírọ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

Definition

Glass wey people dey look dey fit see diasef.

Noun

  1. De no look mirror before dem comot house.  — NSC_Tella_2020, They didn't look in the mirror before they left the house.
  2. My mirror don break, I no fit see my back.  — NSC_Tella_2020, My mirror has broken, I can't see my back.

Verb

  • make person think about someting.
You fit mirror am for your mind?  — NSC_Tella_2020,Can you reflect on it?

Related forms

  • glass, wind screen

Synonyms

  • think


Translations

  • English: mirror- something that shows picture.