Difference between revisions of "mirror"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Glass wey people dey look dey fit see diasef. | * Glass wey people dey look dey fit see diasef. | ||
− | :* {{ux|dv|De no look '''mirror''' before dem comot house.| | + | :* {{ux|dv|De no look '''mirror''' before dem comot house.|NSC_2020, They didn't look in the mirror before they left the house.)}} |
− | :* {{ux|dv|My '''mirror''' don break, I no fit see my back.| | + | :* {{ux|dv|My '''mirror''' don break, I no fit see my back.|NSC_2020, My wing mirror is broken, I can't see areas behind my view.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''mirror, wing mirror'' | * English: ''mirror, wing mirror'' |
Revision as of 15:35, 10 November 2022
Naija
Etymology
From English: mirror
Pronunciation
- mírɔ̀
Noun
- Glass wey people dey look dey fit see diasef.
- De no look mirror before dem comot house. — NSC_2020, They didn't look in the mirror before they left the house.)
- My mirror don break, I no fit see my back. — NSC_2020, My wing mirror is broken, I can't see areas behind my view.)
Translations
- English: mirror, wing mirror