mirror

Naija

Etymology

From English: mirror

Pronunciation

  • mírɔ̀

Play Play

Noun

  • Glass wey people dey look dey fit see diasef.
  • De no look mirror before dem comot house.  — NSC_Tella_2020, They didn't look in the mirror before they left the house.)
  • My mirror don break, I no fit see my back.  — NSC_Tella_2020, My wing mirror is broken, I can't see areas behind my view.)

Synonyms

  • think

Translations

  • English: mirror, wing mirror