mirror
Naija
Etymology
From English: mirror
Pronunciation
- mírɔ̀
Noun
- Glass wey people dey look dey fit see diasef.
- De no look mirror before dem comot house. — NSC_Tella_2020, They didn't look in the mirror before they left the house.)
- My mirror don break, I no fit see my back. — NSC_Tella_2020, My wing mirror is broken, I can't see areas behind my view.)
Translations
- English: mirror, wing mirror