Difference between revisions of "mix"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* connect 0.76 147, cope 0.69 38, garnish 0.68 12, plantain 0.67 42, sweat 0.67 37, sleep 0.66 853, skin 0.66 233, drink 0.65 652, rub 0.65 66
+
* [[mis]]
 
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English mix
+
From: English ''mix''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 16: Line 15:
 
* Frequency in raw corpus: 93
 
* Frequency in raw corpus: 93
 
* Frequency rank in raw corpus: 2193
 
* Frequency rank in raw corpus: 2193
 
The word is used more orally than in written texts.
 
  
  
 
===Verb===
 
===Verb===
mix: intergrate, associate -- Definition in Naija?
+
#Make someting blend wella.
 
+
#:* {{ux|dv|Ehn if you '''mix''' dis, and dis, e go good for your body, |(WAZA_07_Self-Medication_T__14, Ehn, if you mix this and this, it will be good for your body.)}}
 
+
#:* {{ux|dv|E no fit '''mix'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|Yeast na wetin dem dey use '''mix''' flour and e dey make bread rise. |(jw__47165, Yeast is what they use to mix flour and it will make bread to rise.)}}
#: {{ux|dv|Di gumbody country dem must to respect di right of pikin wey dem don separate from im papa to dey '''mix''' wit dem anytime.|no translation}}
+
#Make person dey relate togeder closely.
# obj (frequency:7)
+
#:* {{ux|dv|E bi hard for ma small girl pikin for '''mix''' wit oda pikin dem for quarter. |(bbc__1035, It is hard for my little girl child to relate with other kids in the quarter.)}}
#: {{ux|dv|So dey go '''mix''' English, X all of dem. |(ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__88, So, they will mix English, X, all of them.)}}
+
#:* {{ux|dv|I no wan make my pikin '''mix''' wit bad guy. |(IBA_13_Road-Safety_M__102, I don't want my child to relate with bad guy.)}}
#: {{ux|dv|Yeast na wetin dem dey use '''mix''' flour and e dey make bread rise. |(jw__47165, __no translation__)}}
 
# mark-obl:arg (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|E bi hard for ma small girl pikin for '''mix''' wit oda pikin dem for quarter. |(bbc__1035, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|NAFDAC say wen pesin chop food wey dem '''mix''' wit sniper e fit cause wahala wey include; |(bbc__69323, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Ehn if you '''mix''' dis, and dis, e go good for your body, |(WAZA_07_Self-Medication_T__14, Ehn, if you mix this and this, it will be good for your body.)}}
 
#: {{ux|dv|Ehn if you '''mix''' dis, and dis, e go good for your body. |(WAZA_08_Body-Matter_MG__19, Something like, if you mix this and this, it will do your body good.)}}
 
# advmod-aux-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|E no fit '''mix'''. |(IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)}}
 
#: {{ux|dv|Di two no dey '''mix''', e no dey '''mix''', |(NST_cleaned__6204, __no translation__)}}
 
# - (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|E come tell im disciples sey: ‘Make una see how God power go help this man today.’ Jesus come '''mix''' im spit with sand sand, come put am for the man eye. |(jw__30020, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Dem say country liek Saudi wey dey practice di Wahhabi type of Sunni Islam, wey mean say man and woman no suppose '''mix''', or go concert and cinemas no suppose dey allow all this new reforms. |(bbc__21766, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|I go fit do mistake dey '''mix''' am o, (LAG_39_Recording-Wahala_T__10, I can make mistakes, |(I may be) mixing it.)}}
 
#: {{ux|dv|Sunday Kpaama wey be keke driver say although pesin go fit use di product for lister generator, but e go dey bring out smoke, while Monday George anoda Port Harcourt resident say some pipo dey '''mix''' beta fuel and kpofire fuel but na di motor engine go hear am and you go spend more money at di end of di day. |(bbc__92595, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|According to tori people Reuters, aside from di 745 kg of cocaine wey police seize and di people wey dem arrest, police also scatter one laboratory where dem dey carry other things '''mix''' with di drug. |(bbc__12212, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Na for January dem arrest Camara afta di accuse on top her head wey say she give plenti women, wey no fit get belle, leaves '''mix''' with herbs and other medicine wey come make dia tummy swell up as if dem dey pregnant. |(bbc__70852, __no translation__)}}
 
# nsubj-obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di first woman cari hot water she '''mix''' with Cameroon pepper, take pour for di 10 year old girl wey dey stay wit am. |(bbc__34581, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|When you start to study Bible with Jehovah Witness people, you fit see yourself like that person wey dey pick gold comot from where e '''mix''' with sand sand and stone. |(jw__45336, __no translation__)}}
 
# conj-mark-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|So dem come ask am sey: “How your eye take open?” E tell dem sey: “Na Jesus '''mix''' spit and sand put for my eye and tell me sey ‘Go wash your face for Siloam.’ So as I wash am, I come start to dey see. |(jw__32272, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The man tell dem sey: “E '''mix''' spit and sand put for my eye and when I wash am comot, I come start to dey see.” Instead make Pharisee people dey happy sey the beggar don dey see, some of dem condemn Jesus, and talk sey: “This man no come from God because e no dey obey the Sabbath.” But other people sey: “Person wey be sinner fit do this kind miracle?”  So some believe and some no believe. |(jw__35594, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* connect 0.76 147, cope 0.69 38, garnish 0.68 12, plantain 0.67 42, sweat 0.67 37, sleep 0.66 853, skin 0.66 233, drink 0.65 652, rub 0.65 66
+
* [[blend]], [[kolabo]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* connect 0.76 147, cope 0.69 38, garnish 0.68 12, plantain 0.67 42, sweat 0.67 37, sleep 0.66 853, skin 0.66 233, drink 0.65 652, rub 0.65 66
+
* [[fight]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: intergrate, associate
+
* English: ''intergrate, associate''

Revision as of 16:52, 8 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English mix

Pronunciation

  • mís

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 13
  • Frequency rank in NSC treebank: 620
  • Frequency in raw corpus: 93
  • Frequency rank in raw corpus: 2193


Verb

  1. Make someting blend wella.
    • Ehn if you mix dis, and dis, e go good for your body,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__14, Ehn, if you mix this and this, it will be good for your body.)
    • E no fit mix.  — (IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)
    • Yeast na wetin dem dey use mix flour and e dey make bread rise.  — (jw__47165, Yeast is what they use to mix flour and it will make bread to rise.)
  2. Make person dey relate togeder closely.
    • E bi hard for ma small girl pikin for mix wit oda pikin dem for quarter.  — (bbc__1035, It is hard for my little girl child to relate with other kids in the quarter.)
    • I no wan make my pikin mix wit bad guy.  — (IBA_13_Road-Safety_M__102, I don't want my child to relate with bad guy.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: intergrate, associate