mix

Naija

Alternative forms

  • connect 0.76 147, cope 0.69 38, garnish 0.68 12, plantain 0.67 42, sweat 0.67 37, sleep 0.66 853, skin 0.66 233, drink 0.65 652, rub 0.65 66

Etymology

Borrowed from English mix

Pronunciation

  • mís

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 13
  • Frequency rank in NSC treebank: 620
  • Frequency in raw corpus: 93
  • Frequency rank in raw corpus: 2193

The word is used more orally than in written texts.


Verb

mix: intergrate, associate -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    Di gumbody country dem must to respect di right of pikin wey dem don separate from im papa to dey mix wit dem anytime.  — no translation
  2. obj (frequency:7)
    So dey go mix English, X all of dem.  — (ENU_05_Children-Culture-And-Igbo_DG__88, So, they will mix English, X, all of them.)
    Yeast na wetin dem dey use mix flour and e dey make bread rise.  — (jw__47165, __no translation__)
  3. mark-obl:arg (frequency:6)
    E bi hard for ma small girl pikin for mix wit oda pikin dem for quarter.  — (bbc__1035, __no translation__)
    NAFDAC say wen pesin chop food wey dem mix wit sniper e fit cause wahala wey include;  — (bbc__69323, __no translation__)
  4. mark-nsubj-obj (frequency:5)
    Ehn if you mix dis, and dis, e go good for your body,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__14, Ehn, if you mix this and this, it will be good for your body.)
    Ehn if you mix dis, and dis, e go good for your body.  — (WAZA_08_Body-Matter_MG__19, Something like, if you mix this and this, it will do your body good.)
  5. advmod-aux-nsubj (frequency:3)
    E no fit mix.  — (IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)
    Di two no dey mix, e no dey mix,  — (NST_cleaned__6204, __no translation__)
  6. - (frequency:2)
    E come tell im disciples sey: ‘Make una see how God power go help this man today.’ Jesus come mix im spit with sand sand, come put am for the man eye.  — (jw__30020, __no translation__)
    Dem say country liek Saudi wey dey practice di Wahhabi type of Sunni Islam, wey mean say man and woman no suppose mix, or go concert and cinemas no suppose dey allow all this new reforms.  — (bbc__21766, __no translation__)
  7. aux-obj (frequency:2)
    I go fit do mistake dey mix am o, (LAG_39_Recording-Wahala_T__10, I can make mistakes,  — (I may be) mixing it.)
    Sunday Kpaama wey be keke driver say although pesin go fit use di product for lister generator, but e go dey bring out smoke, while Monday George anoda Port Harcourt resident say some pipo dey mix beta fuel and kpofire fuel but na di motor engine go hear am and you go spend more money at di end of di day.  — (bbc__92595, __no translation__)
  8. obl:arg (frequency:2)
    According to tori people Reuters, aside from di 745 kg of cocaine wey police seize and di people wey dem arrest, police also scatter one laboratory where dem dey carry other things mix with di drug.  — (bbc__12212, __no translation__)
    Na for January dem arrest Camara afta di accuse on top her head wey say she give plenti women, wey no fit get belle, leaves mix with herbs and other medicine wey come make dia tummy swell up as if dem dey pregnant.  — (bbc__70852, __no translation__)
  9. nsubj-obl:arg (frequency:2)
    Di first woman cari hot water she mix with Cameroon pepper, take pour for di 10 year old girl wey dey stay wit am.  — (bbc__34581, __no translation__)
    When you start to study Bible with Jehovah Witness people, you fit see yourself like that person wey dey pick gold comot from where e mix with sand sand and stone.  — (jw__45336, __no translation__)
  10. conj-mark-obj (frequency:2)
    So dem come ask am sey: “How your eye take open?” E tell dem sey: “Na Jesus mix spit and sand put for my eye and tell me sey ‘Go wash your face for Siloam.’ So as I wash am, I come start to dey see.  — (jw__32272, __no translation__)
    The man tell dem sey: “E mix spit and sand put for my eye and when I wash am comot, I come start to dey see.” Instead make Pharisee people dey happy sey the beggar don dey see, some of dem condemn Jesus, and talk sey: “This man no come from God because e no dey obey the Sabbath.” But other people sey: “Person wey be sinner fit do this kind miracle?” So some believe and some no believe.  — (jw__35594, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • connect 0.76 147, cope 0.69 38, garnish 0.68 12, plantain 0.67 42, sweat 0.67 37, sleep 0.66 853, skin 0.66 233, drink 0.65 652, rub 0.65 66

Antonyms

  • connect 0.76 147, cope 0.69 38, garnish 0.68 12, plantain 0.67 42, sweat 0.67 37, sleep 0.66 853, skin 0.66 233, drink 0.65 652, rub 0.65 66

Translations

  • English: intergrate, associate