mix

Revision as of 16:52, 8 September 2021 by TellaSamson (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English mix

Pronunciation

  • mís

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 13
  • Frequency rank in NSC treebank: 620
  • Frequency in raw corpus: 93
  • Frequency rank in raw corpus: 2193


Verb

  1. Make someting blend wella.
    • Ehn if you mix dis, and dis, e go good for your body,  — (WAZA_07_Self-Medication_T__14, Ehn, if you mix this and this, it will be good for your body.)
    • E no fit mix.  — (IBA_13_Road-Safety_M__102, It can't mix.)
    • Yeast na wetin dem dey use mix flour and e dey make bread rise.  — (jw__47165, Yeast is what they use to mix flour and it will make bread to rise.)
  2. Make person dey relate togeder closely.
    • E bi hard for ma small girl pikin for mix wit oda pikin dem for quarter.  — (bbc__1035, It is hard for my little girl child to relate with other kids in the quarter.)
    • I no wan make my pikin mix wit bad guy.  — (IBA_13_Road-Safety_M__102, I don't want my child to relate with bad guy.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: intergrate, associate