mob

Revision as of 22:50, 3 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: mobility

Pronunciation

  • môb

Play Play

Noun

  • Car wey person buy.
  • Drive dat your mob well o. No just dey enter gallop anyhow  — (Drive your new car well. Don't just enter potholes.)
  • How many mob dat guy papa get?  — (How many cars does that man's father have?)


Translations

English: car