Difference between revisions of "moimoi"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: ''Western Nigeria'' ===Pronunciation=== * moímoí <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Name o...")
 
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* moímoí
 
* moímoí
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-moimoi.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-moimoi.m.ogg</sm2>
 +
 
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onious, con grind am and con cook am inside container.  
 
* Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onious, con grind am and con cook am inside container.  

Revision as of 15:39, 6 December 2021

Naija

Etymology

From: Western Nigeria

Pronunciation

  • moímoí

Play

Noun

  • Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onious, con grind am and con cook am inside container.
  • I dey like to chop moimoi and bread.  — (NSC_ I love eating beans pudding and bread.)
  • If you grow for Nigeria, moimoi na one of di food you go don chop well well as pikin.  — (NSC_2021, If you grew up in Nigeria, beans pudding is one of the delicacies you would have eaten as a child.)

Translation

  • English: beans pudding