Difference between revisions of "moimoi"
(→Naija) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* moímoí | * moímoí | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-moi moi.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-moimoi.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-moimoi.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 15:38, 27 January 2022
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- moímoí
Noun
- Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onions, con grind am, con cook am inside container.
- I dey like to chop moimoi and bread. — (NSC_ I love eating beans pudding and bread.)
- If you grow for Nigeria, moimoi na one of di food you go don chop well well as pikin. — (NSC_2021, If you grew up in Nigeria, beans pudding is one of the delicacies you would have eaten as a child.)
Translation
- English: moimoi