Difference between revisions of "moimoi"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
[[maimai]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: ''unknown''
 
From: ''unknown''

Revision as of 17:04, 15 February 2022

Naija

Alternative Form

maimai

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • mɔímɔí

Play Play

Noun

  • Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onions, con grind am, con cook am inside container.
  • I dey like to chop moimoi and bread.  — (NSC_ I love eating beans pudding and bread.)
  • If you grow for Nigeria, moimoi na one of di food you go don chop well well as pikin.  — (NSC_2021, If you grew up in Nigeria, beans pudding is one of the delicacies you would have eaten as a child.)

Translation

  • English: moimoi