Difference between revisions of "moimoi"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onions, con grind am, con cook am inside container. | * Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onions, con grind am, con cook am inside container. | ||
− | :* {{ux|dv| I dey like to chop '''moimoi''' and bread.|( | + | :* {{ux|dv| I dey like to chop '''moimoi''' and bread.|(I love eating beans pudding and bread.)}} |
− | :* {{ux|dv| If you grow for Nigeria, '''moimoi''' na one of di food you go don chop well well as pikin.|( | + | :* {{ux|dv| If you grow for Nigeria, '''moimoi''' na one of di food you go don chop well well as pikin.|(If you grew up in Nigeria, moimoi is one of the delicacies you would have eaten as a child.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''moimoi'' | * English: ''moimoi'' |
Revision as of 22:50, 3 June 2023
Naija
Alternative Form
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- mɔímɔí
Noun
- Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onions, con grind am, con cook am inside container.
- I dey like to chop moimoi and bread. — (I love eating beans pudding and bread.)
- If you grow for Nigeria, moimoi na one of di food you go don chop well well as pikin. — (If you grew up in Nigeria, moimoi is one of the delicacies you would have eaten as a child.)
Translation
- English: moimoi