Difference between revisions of "moimoi"

 
(5 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 +
===Alternative Form===
 +
[[maimai]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''Western Nigeria''
+
From: ''Yoruba''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* moímoí
+
* mɔímɔí
<sm2>Pcm-ng-moimoi.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-moi moi.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-moimoi.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-moimoi.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onious, con grind am and con cook am inside container.  
+
* Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onions, con grind am, con cook am inside container.  
:* {{ux|dv| I dey like to chop '''moimoi''' and bread.|(NSC_ I love eating beans pudding and bread.)}}
+
:* {{ux|dv| I dey like to chop '''moimoi''' and bread.|(I love eating beans pudding and bread.)}}
:* {{ux|dv| If you grow for Nigeria, '''moimoi''' na one of di food you go don chop well well as pikin.|(NSC_2021, If you grew up in Nigeria, beans pudding is one of the delicacies you would have eaten as a child.)}}
+
:* {{ux|dv| If you grow for Nigeria, '''moimoi''' na one of di food you go don chop well well as pikin.|(If you grew up in Nigeria, moimoi is one of the delicacies you would have eaten as a child.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''beans pudding''
+
* English: ''moimoi''

Latest revision as of 17:23, 6 March 2024

Naija

Alternative Form

maimai

Etymology

From: Yoruba

Pronunciation

  • mɔímɔí

Play Play

Noun

  • Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onions, con grind am, con cook am inside container.
  • I dey like to chop moimoi and bread.  — (I love eating beans pudding and bread.)
  • If you grow for Nigeria, moimoi na one of di food you go don chop well well as pikin.  — (If you grew up in Nigeria, moimoi is one of the delicacies you would have eaten as a child.)

Translation

  • English: moimoi