Difference between revisions of "moimoi"
(→Noun) |
|||
Line 3: | Line 3: | ||
[[maimai]] | [[maimai]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: '' | + | From: ''Yoruba'' |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* mɔímɔí | * mɔímɔí |
Latest revision as of 17:23, 6 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Yoruba
Pronunciation
- mɔímɔí
Noun
- Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onions, con grind am, con cook am inside container.
- I dey like to chop moimoi and bread. — (I love eating beans pudding and bread.)
- If you grow for Nigeria, moimoi na one of di food you go don chop well well as pikin. — (If you grew up in Nigeria, moimoi is one of the delicacies you would have eaten as a child.)
Translation
- English: moimoi