Difference between revisions of "moimoi"

 
Line 3: Line 3:
 
[[maimai]]
 
[[maimai]]
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''unknown''
+
From: ''Yoruba''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* mɔímɔí
 
* mɔímɔí

Latest revision as of 17:23, 6 March 2024

Naija

Alternative Form

maimai

Etymology

From: Yoruba

Pronunciation

  • mɔímɔí

Play Play

Noun

  • Name of food wey dey make from beans wey dey don peel and wash di back, wey dey con add pepper, onions, con grind am, con cook am inside container.
  • I dey like to chop moimoi and bread.  — (I love eating beans pudding and bread.)
  • If you grow for Nigeria, moimoi na one of di food you go don chop well well as pikin.  — (If you grew up in Nigeria, moimoi is one of the delicacies you would have eaten as a child.)

Translation

  • English: moimoi